Free Madness

Lyrics
Yemi Sax in the building! Yemi Sax (saxophone) Yemi Sax in the building! (saxophone) Oya whine eh Whine eh Whine eh Oya whine eh eh Oya make you dey walangolo eh Walangolo eh eh (saxophone) Je kin sangolo Je kin sangolo Je kin sangolo oh eh (saxophone) Je kin sangolo Je kin sangolo (saxophone) Yemi Sax (saxophone) Yemi Sax (saxophone) Hey tile kalangolo Make emy brain want to dey skinpololo kai (saxophone) Me I no dey stop on thе forth bar over (saxophone) Even na koroba Evеn na style I go drop am (saxophone) Make dem to dey want to feel like sey I high (saxophone) Walangolo eh (saxophone) Kulumala eh eh (saxophone) Omo dem dey for outside eh (saxophone) To test my microphone I test the microphone Testing microphone Testing microphone na oh eh (saxophone) Look me like a maga (saxophone) My swagger is sweet like sharp with paraga (saxophone) Shey make I stop Shey make I stop Shey make I stop eh Free me now (saxophone) I'ma mad I'ma mad like ginjah Ginjah ginjah intellectual ganja But still me and him corporate Me get my sins But still me Me drop my swagger E just about to finish But still I go test the microphone eh Everybody Everybody Put your hands up in the air I say free me right now Free me now Free me now Free me now Say oh eh Oh eh Free me now Free me now Free me now Say oh eh Oh eh Alanta Alanta Alanta Free me right now Ginjah ginjah Aka swagger swagger Free me right now (saxophone)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Terry G