Pose (Dance Version)

Yemi Alade & Mugeez - Pop, Nigeria
Pose (Dance Version)
2 Plays
Duration: 3:35
Lyrics
[Intro: Mugeez & Yemi Alade] Ra ta ta ta ta De de de denge pose Yes you know E yooo R2Bees Yemi Yemi Alade Alade [Verse 1: Yemi Alade] You too like to demo You sabi demo, oya pose Ayakata You too like to demo You sabi demo, strike a pose [Chorus: Yemi Alade] Oya pose Change your style, denge pose Oya na, denge pose Change your style, make you pose Aayyyy Ayakata [Verse 2: Yemi Alade] Chai, Sister Nene demo She too demo, she dey pose Chai, Ita Giwa dеmo She too demo, she dеy pose Eh, oya pose If you sabi demo, make you pose Oya oya denge pose Change your style, make you pose Ahn, Ayakata Eh Eh Eh Raa [Verse 2: Mugeez] Hey you too demo, see the things you do too demo E dey make I dey want more Nee awun yenu nee amamu a damo Say you want if I get that much Oh baby kick me like say so line I still go carry money for bank Remember say you dey talk to the don I dey give champagne cos I'm already drunk Yeah, I go give you dollar Giving you my galala Give it to me one time, rock with the baddest wey come from Ghana Girl I no go tire, shocking you in the wire Make you feel alright, even if you no like okada Oya pose Oya make you go down, hold your toes Yeah Nobody knows Wetin you giving to me, shey you be pro? [Bridge: Yemi Alade] (Eehhh Ayakata) Eh eh eh Oya pose You too ringingri runiny You love to dey winginy waniny You like to dey blingily daniny dingily danily you loving it lanini Ohhh, minininini ninana Eh where me dollar Don't shake the dollar Make you no wahala Minimini nana Oya where the dollar Make you shake the dollar Ohhh I go pose, oya pose [Chorus: Yemi Alade] Oya pose If you sabi demo make you pose Oya oya denge pose Change your style, make you pose Ahn, Ayakata Eh eh eh eh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Yemi Alade
- R2Bees