Kelele

Yemi Alade & Rotimikeys - Pop, Nigerian Pidgin
Kelele
0 Plays
Lyrics
Rotimi Keys, yeah! Eh Yemi Alade Eh Effyzzie Ehn Eh ah eh ah Ayakata My people, how you dey? From Markurdi to London Anywhere wey you dey say (kelele) If your customer don come, make you tell them to help you say (kelele) Oya na Eya eya Make we dey je gbadun kelele Je gbadun kelele eya Make we dey miliki kelele Sisi je gbadun Call your bobo gbadun Haha, how are you? If he bad today, tomorrow adun (kelele) My brother hustle and pray, God go do am (kelele) Oya na! Eya eya Fiyenle baby Make we dey je gbadun kelele Let's go Eya eya Ha! Make we dey miliki kelele Je gbadun ehn Baby je gbadun Make we dey je gbadun kelele Miliki dey go Eya eya Make we dey miliki kelele Anywhere you dey Anywhere you dey If dem ask you say how market today Make you tell them saaaya Make you dey je gbadun kelele Baby tell ten saaay Make we dey miliki kelele Bobo bobo tell dem say Eya eya Make we dey je gbadun kelele Aunty make you tell them say Eya eya Make you dey miliki kelele Oya je gbadun eh Eh Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole bere mole (Dusa) Anywhere you dey Anywhere you dey If dem ask you say how market today Bobo make you tell them say Make we dey je gbadun kelele Baby tell them say Make we dey miliki kelele Uncle tell them say Make we dey je gbadun kelele Aunty make you tell dem say Make we dey miliki kelele Ehh Ayakata Eya eya Water to wine, grass to grace Make you dey je gbadun From small to plenty Oh na na Eya eya Loke loke oh eh eh Make we dey miliki kelele What God has put together, let no man put asunder Make we dey je gbadun kelele Ayakata Make we dey miliki kelele E don finish, God go do am again
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Rotimikeys
- Yemi Alade