Intro

Album cover art for "Intro" by Yemi Alade & Bovi

Yemi Alade & Bovi - Non-Music, Comedy

Intro

2 Plays

Duration: 3:13

Lyrics

[Skit: Bovi] My people una well done o Welcome to another special edition of "We Don Catch'am" You know how we dey do am for this program If you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside This is the program to come For today edition One special woman, fine girl fine anyhow dey suspect say her man dey chop Ogbono outside The man like Egusi soup Instead of am to choose Egusi or Ogbono E dey mix the two together As a matter of fact, e be like say this man dey mix 3 different type of soup together So na today we go know say eye wey dey cry dey see road Come with me make we go bust am

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Yemi Alade
  • Bovi