Go Down

Album cover art for "Go Down" by Yemi Alade

Yemi Alade - Pop, Nigerian Pidgin

Go Down

2 Plays

View Artist

Lyrics

Baby go down Down... down... down... down Baby go down Down... down... down... (Baby go down... down... down) Oh Lord.... (Oh Lord) Oh Lord....... Gbabê Oh boy our chemistry fit make one cry (cry; cry) Me can't believe that it is you I like (You I like) Oh boy our temperature o gbona felifeli (felifeli) Dem dey observe our love like na teliteli (teliteli) I too sabi, I no sabi Anyhow wey dem dey feel Buh when I am with you I feeling like a "G" You no sabi, you too sabi Anyhow wey dem dey feel Buh when I am with you I'm feeling like a "G", cos.... You too gbaski omo baby, Yeah! You too set, that's what I'm saying, Now! I don't ***** how to do this one now Oh Now....... Baby go down Down... down... down... down (me & you...) Should get down Down... down... down... To Toulouse Baby go down Down down... down down down So wе go go down Down... down... down... (Hmmmmm, me & you ahhhhh) Oya ju s'ile (ju s'ile) Ju s'ilе (ju s'ile) Ma farabale baby show yourself Oya ko m'ole (ko m'ole) Ko m'ole (ko m'ole) Oh na na na na na Baby make we dorty dem (dorty dem) E dorty dem (dorty dem) Ma farabale baby show yourself Dorty dem (dorty dem) E dorty dem (dorty dem) Oh na na na naaaa na na na I too sabi, I no sabi Anyhow wey dem dey feel Buh when I am with you I'm feeling like a "G" You no sabi, you too sabi Anyhow wey dem dey feel Buh when I am with you I'm feeling like a "G" cos..... You too bad, omo baby, Yeah! You too set, that's what I'm saying... Now! I don't ***** how to do this one now Oh now....... Baby go down Down... down... down... down (me & you) We should get down Down... down... down To Toulouse Baby go down Down down, down down down So we go go down Down, down, down (Hmmm me & you....) Huh Lord....... Huh Lord.............. Ah.......... Yeah! Sing, Yemi Alade (...mi Alade) Effizy Baby (Effizy Baby) Baby go down Down, down, down Baby go down (eh...........) I too sabi, I no sabi Anyhow wey dem dey feel Buh when I am with you I'm feeling like a "G" You no sabi, you too sabi Anyhow wey dem dey feel Buh when I am with you I'm feeling like a "G" I too sabi, I no sabi Anyhow wey dem dey feel Buh when I am with you I'm feeling like a "G" You no sabi, you too sabi Anyhow wey dem dey feel Buh when I am with you I'm feeling like a "G" Baby go down Baby go down Baby go down

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Philkeyz