Ferrari

Album cover art for "Ferrari" by Yemi Alade

Yemi Alade - Pop, Nigerian Pidgin

Ferrari

2 Plays

View Artist

Lyrics

[Intro] Oh oooo ah ah Uhmm oh baby ah ah Ferrari Salary Ah ah ah [Chorus] If you love me you go buy me Ferrari, ah ah If you like me you go pay me salary, eh eh Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah If you want it you go spend to chop am, eh eh [Hook] Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh [Verse 1] Oga tia ga na kpa we t'ego (we t'ego) My mate they do holiday for Chicago (Chicago) Container nola isi na normal excuse o (excuse o) I don dey wait so tey wait come dey wait me oh [Pre-Chorus] My front eh, my back eh Dey do you ishin gbaka If you want to gbadun me well Mr. Man, you must ginger Gucci oh, Fendi oh Otelu me teyin telu mufu No dey call me sweet pie with nothing oh [Chorus] If you love me you go buy me Ferrari, ah ah If you like me you go pay me salary, eh eh Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah If you want it you go spend to chop am, eh eh [Hook] Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh [Verse 2] Oga I don tire to stay mainland E no go bad if you buy me mansion for Banana Island yeah Open supermarket for me for Netherlands (yes) Nothing suppose too much for me as your sweetheart oh [Pre-Chorus] My front eh, my back eh Dey do you ishin gbaka If you want to gbadun me well Mr. Man you must ginger Gucci oh, Fendi oh Otelu mu teyin telu mufu No dey call me sweet pie with nothing oh [Chorus] If you love me you go buy me Ferrari, ah ah If you like me you go pay me salary, eh eh Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah If you want it you go spend to chop am, eh eh [Hook] Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh [Outro] Effyzzie Yemi Alade eh Fiokee DJ Coublon (Suka Sounds)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Yemi Alade