Ego

Album cover art for "Ego" by Yemi Alade & Sarkodie

Yemi Alade & Sarkodie - Pop, Nigeria

Ego

0 Plays

Duration: 1:48

Lyrics

[Intro] Uhn Hmm Yemi Alade eh eh What else Effyzzie le Obidiponbidi Masterkraft on the beat You know say money no be problem [Verse 1: Yemi Alade] I ain't no got no time for nobody oh No oh Let's come to dance and party oh Ewo I no get no time for nobody oh No oh oh oh Only got time for money oh Ewo [Hook: Yemi Alade] See my baby Him name na Ego We just dey waya waya just dey sample See my baby Him name na Ego We just dey waya waya just dey sample [Chorus: Yemi Alade] Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh [Verse 2: Sarkodie] Give me the money wey dey give man vim No money put you on a long thing Cash, dey make you feel like Indian film Half a mili make a nigga wan sing 'Cause, you be fine boy you go chop Ow3nin bro onim pu mi pua rent Opa, opa wum piam light off La se plantain suwa g3t3numchur sense See win chia taxi like awa thousand Onwia ose ode Chinese On the Wi-Fi for the browsing Mua gon lo hu gene ma shua futu Chinese Mua, atu ni che birdman Ugo rey ugo kalu Oh ya, obu mut si pepen But we bren yo La nu go chiki heinu tofiakwa [Chorus: Yemi Alade] Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh [Bridge: Yemi Alade] Odikwa risky oh Baby odikwa shizzy oh You want to burst my brain But not not today oh, ewo Odikwa risky oh Baby odikwa shizzy You want to burst my brain But not not today oh, ewo [Hook: Yemi Alade] See my baby Him name na Ego We just dey waya waya just dey sample See my baby Him name na Ego We just dey waya waya just dey sample [Chorus: Yemi Alade] Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh Say baba say baba say ba say baba eh Say baba say ba say ba say baba oh [Outro] Yemi Alade Effyzzie eh (Ma-Ma-Masterkraft on the beat) (Tpiano on the mix)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Sarkodie
  • Yemi Alade