Chairman

Lyrics
[Intro] T-t-t-t-turn up [?] Ooh [Verse 1] Too much money no fit kill nobody Na the enjoyment for me, if you no get, make you join body Ayy, as you get money, oh, dem go want to dey do paddy, mm Paddy, paddy, if you no get, na you sabi [Refrain] Ego chinolu, oh (Owonikoko) Ego chinolu, oh (Owonikoko) Chairman, spray the money (Egonikoko) Make you show the money, oh (Egonikoko) [Pre-Chorus] Aye (Aye) Aye (Aye) Aye (Aye) Aye (Aye) Ayo-yo (Ayo) Ayo-yo (Ayo) Ayo-yo (Ayo) Ayo-yo (Ayo) [Chorus] Say, when I sing the song wey dey make the boss Dey want to spray, ayy The jam wey dey ginger the boss Say the jam wey dey ginger the boss, ayy Say, makе I sing the song wey dey makе the boss Dey want to spray, ayy The jam wey dey ginger the boss Say the jam wey dey ginger the boss, ayy [Verse 2] Enjoyment sarambara na hin dey for here, oh Make we turn up, turn up, part two dey for heaven Monkey go market see price (Wahala dey) If you see traffic turn back (Wahala dey) [Refrain] Ego chinolu, oh (Owonikoko) Ego chinolu, oh (Owonikoko) Chairman, spray the money (Egonikoko) Make you show the money, oh (Egonikoko) [Pre-Chorus] Aye (Aye) Aye (Aye) Aye (Aye) Aye (Aye) Ayo-yo (Ayo) Ayo-yo (Ayo) Ayo-yo (Ayo) Ayo-yo (Ayo) [Chorus] Say, when I sing the song wey dey make the boss Dey want to spray, ayy The jam wey dey ginger the boss Say the jam wey dey ginger the boss, ayy Say, make I sing the song wey dey make the boss Dey want to spray, ayy The jam wey dey ginger the boss Say the jam wey dey ginger the boss, ayy [Outro] [?], dollar, [?], spend [?] money, spend it, [?], bend it Sister, bend now, [?], get this, oya Spread, yeah, spread, yeah, spread the money, ah Yemi Alade
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Acetune
- Vtek
- Yemi Alade