Carry Me

Lyrics
[Intro] Carry me, carry me, baby Carry me, carry me, baby Carry me, carry me, baby Carry me, oh [Verse 1] Anywhere you go go, na where I wan go Even if na Sokoto, I go follow you go E get something wey you dey do when I dey for your side E get the feeling wey me I dey feel, wey I no understand [Pre-Chorus] Shebi, you rub [kaya?] Abi, na this manya E set my body on fire Carry you for my bololo Omo, shayo na bastard I rather wait for corner E get the way you dey do me Abeg, make you carry me dey go [Chorus] Sun mo mi, baby Welele, wololo Welele, wololo Welele, wololo I dey for you, my baby Welele, wololo Welele, wololo Welele, wololo No be tinko-tinko Wombolo, wombolo Wombolo, wombolo Wombolo, wombolo E dey do me somethin' Welele, wololo Welele, wololo Welele, wololo [Verse 2] Carry me go I follow you, no question I padi you, no mention Wahala for who dey question my love Carry me go Carry me go like Uber I no get destination Wahala for who dey question my love [Pre-Chorus] Shebi, you rub [kaya?] Abi, na this manya E set my body on fire Carry you for my bololo Omo, shayo na bastard I rather wait for corner E get the way you dey do me Abeg, make you carry me dey go [Chorus] Sun mo mi, baby Welele, wololo Welele, wololo Welele, wololo I dey for you, my baby Welele, wololo Welele, wololo Welele, wololo No be tinko-tinko Wombolo, wombolo Wombolo, wombolo Wombolo, wombolo E dey do me somethin' Welele, wololo Welele, wololo Welele, wololo [Outro] Wanna, wanna [?] Wanna, wanna [?] [?] [?] (No be tinko-tinko) No be tinko-tinko
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Selebobo
- Yemi Alade