Amazing Grace

Album cover art for "Amazing Grace" by Yemi Alade

Yemi Alade - Pop

Amazing Grace

0 Plays

Duration: 2:41

View Artist

Lyrics

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha Mmm ahhhh (crocodile skin) Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha Mmm ahhhh (crocodile skin) Na your amazing grace dey keep me going When I'm falling over Your love dey pick me up Mmm You know just what to do when I'm going under You give me power Your love dey make me stronger My mind over matter So hot I'm hotter than lava Whose bad dem know that I'm badder Enemies dey but I still dey jaiye I no dey tire, I came I saw and I conquered Can't reach me you need a ladder I'm flying high helicopter Ajee High high high higher higher higher Lailailaialialaialai higher My mind over matter Oga dé Owo oti ni Kora ile Me as I dey I swear ability over dey As - dey move E dey cause gobe Big sunami Everything dey shake My melodies Sweet pass koté Black Mercedes Make I fit to reason my My mind over matter So hot I'm hotter than lava Whose bad dem know that I'm badder Enemies dey but I still dey jaiye I no dey tire, I came I saw and I conquered Can't reach me you need a ladder I'm flying high helicopter Ajee High high high higher higher higher Lailailaialialaialai higher

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found