Plenty Loving

Album cover art for "Plenty Loving" by Wizkid

Wizkid - Pop, Nigeria

Plenty Loving

5.3K Plays

Duration: 2:51

View Artist

Lyrics

[Verse 1] Send you, and you know say Big Wiz I no send you E don dey tey I wan tell you Many things wey dey my mind I wan tell you Bless the day that I found you All the things wey dey my mind I wan show you I'm on the road on a daily Na wetin me and you go chop I wan find you 'Cause I go love you jęję And I go give you make you sempe oh Hey, I go love you, baby, sempe oh I be loving all you touch, I wan pępę oh Shebi'wo ni mo fę fę oh I no go use your love dey play tętę oh And you know sisi nęnę oh Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję [Pre-Chorus] I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go [Chorus] Girl, I go meet you for down down Dem dey call me mister lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving, oh Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving, oh [Verse 2] Girl, nobody wine pass you And the ting you dey do with your waist Girl e pass me and you (Yeah, yeah, yeah, yeah) Girl, you dey burn pass Claro And you type I never seen, my girl, no wayo [Pre-Chorus] I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go [Chorus] Girl, I go meet you for down down Dem dey call me mister lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving, oh Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving, oh [Outro] Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe Wine your body, mogbe Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe Wine your body, mogbe

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Wizkid
  • P2J
  • Marco Bernardis