Ten Ten

Album cover art for "Ten Ten" by Wande Coal & Dr SID & Kayswitch & D’Prince

Wande Coal & Dr SID & Kayswitch & D’Prince - Pop, Yoruba

Ten Ten

0 Plays

Duration: 3:49

Lyrics

[Intro: Wande Coal] Every time I– Every time I– Every time I see you, girl Every time I see you, girl Mo' Hits, Don Jazzy again! Every time I see you, girl Hey, Don Jazzy again! [Verse 1: Wande Coal] Every time I see you, girl, you dey turn me on If I no fit get you, girl, I no go carry on Pass me the paper, pass the crayon Make I put your sexy body in a Deréon, girl You're one in a million The only one fish in my aquarium Baby girl, don't you think that I'm very young Age no be nothing but a number 'Cause I'ma keep, keep lovin' you, girl Never skip, skip lovin' you, girl Don't wanna be like other guys Wey dey take advantage, just dey [Chorus: Wande Coal] Usе you play (ten-ten) Every day (tеn-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh Trust me I no go Use you play (ten-ten) Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh I no be small pikin, oh [Verse 2: Dr SID] Every time I see you girl, see you girl You give me everything that I like If it's wrong to be loving you, girl, loving you girl Then I don't wanna be right (Eh) 'Cause you're my generator when they take light I go dey shout, "Up NEPA!" if you say you'll be my wife Na you dey bring joy to my life If you offer me a chance, you know I no go think am twice (Oh) 'Cause the boys dey wish for your loving If it's me you're giving your loving I will never be that guy who tries to take advantage too dey [Chorus: Wande Coal] Use you play (ten-ten) Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh Trust me I no go Use you play (ten-ten) Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh I no be small pikin, oh [Verse 3: Kayswitch] What you want, girl? Audi TT drop-top? And a penthouse just to keep you on top? Bangles 'pon da wrist, them look like handcuff Me money pile up from here to Bangkok (Ladies) You a fi need the man that strong like Hancock By your side, at your back, and even on top Girl you look nice and your style is so tough (And me can't shout) But me money can talk When we walk by your side, me chest me pump up When you go down on me, me always jump up Salvatore Ferragamo, Gucci, Louis Vuitton That's why me a fi sing this song No dey [Chorus: Wande Coal] Use you play (ten-ten) Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh Trust me I no go Use you play (ten-ten) Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh I no be small pikin, oh [Verse 4: D'Prince] What's D'Prince got to do just to get with you? Don't necessarily mean I wanna sleep with you I'm in need of a princess and I think it's you Hmm, hmm hmm hmm hmm hmm hmm! I don't need to ask my friends what they think of you I see my future wife when I look at you See I love you from your head to your Jimmy Choo I'ma kiss you even if you've got the flu See I've got what it takes to make your life easy You know what it is, the prince of efizzy Never gonna see me flirting on TV Believe me, I'm not deceiving I'm never gonna [Chorus: Wande Coal, D'Prince] Use you play (ten-ten) Never gonna Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh Trust me I no go Use you play (ten-ten) Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh But trust me I no go Use you play (ten-ten) Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh Trust me I no go Use you play (ten-ten) Every day (ten-ten) Yesterday (ten-ten) My love no be ten-ten I no be small pikin, oh I no be small pikin, oh [Outro: Dr SID] Hmmm

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Wande Coal
  • Dr SID
  • Kayswitch
  • D’Prince