Genesis

Album cover art for "Genesis" by Wande Coal

Wande Coal - Pop

Genesis

0 Plays

Duration: 2:27

View Artist

Lyrics

[Intro] It's Kel-P Vibes [Verse 1] Let me take you back to the genesis When I dey score like Tuta Batis Your biggest artist sef na catfish The only thing wey dem know na malpractice I dey give dem rom-po-pom-pom Classics I go dey, no go dey give dem chances, yeh And I be setting a legacy And I don't care about the positive or negative [Chorus] Mo ti se, mo ti se Mo ti se wọn lese lọ Mo ti se wọn lese lọ Wọn ni mo se wọn lese lọ Mo ti kọrin China Mo ti kọrin India Mo ti kọrin, mo ti kọrin Mo ti seyin lese lọ Ma tun seyin lese lọ Mo ti kọrin Yankee Mo ti kọrin England Mo ti kọrin China Mo ti kọrin India Mo ti kọrin, mo ti kọrin Mo ti kọrin [Verse 2] No go let all my goons attack you Holy war ọmọ no be battle We no dey like to dey attach you And we go cut you nobody go fit to patch you All of these nigga dem be rattle snake When I pull up in a Maserati I'm allowed to stay And if you real with me I got you And when I tell you that I got you, mehn I got you [Chorus] Mo ti se, mo ti se Mo ti se wọn lese lọ Mo ti se wọn lese lọ Wọn ni mo se wọn lese lọ Mo ti kọrin China Mo ti kọrin India Mo ti kọrin, mo ti kọrin Mo ti seyin lese lọ Ma tun seyin lese lọ Mo ti kọrin Yankee Mo ti kọrin England Mo ti kọrin China Mo ti kọrin India Mo ti kọrin, mo ti kọrin Mo ti kọrin

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Kel-P
  • Screwface
  • Wande Coal
  • Olutowa Ojosipe