Do as I Do

Album cover art for "Do as I Do" by Bracket (NGA)

Bracket (NGA) - Pop

Do as I Do

2 Plays

Duration: 4:56

View Artist

Lyrics

[Intro] Say ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Ooh yeah yeah, ooh yeah yeah You fit do wetin I dey do oh, ah ya ya [Chorus] Can you say when I say, ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you love somebody, touch somebody just the way I do? You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you say when I say, ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you love somebody, touch somebody just the way I do? You fit do wetin I dey do, ah ya ya [Verse 1] Yeah, I do that thing you wan do And if you wan gyrate, omo Make you know say na that thing I wan do Anybody wey dey smile Fit smile the way I smile Can you love somebody, touch somebody, hold somebody tight? Can you hear me say [Hook] You fit do all the things wey I dey do Can you go close to your boo If na money and juice (yeah) I want you to love somebody too Make me sing a hook and do that thing I do [Chorus] Can you say when I say, ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you love somebody, touch somebody just the way I do? You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you say when I say, ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you love somebody, touch somebody just the way I do? You fit do wetin I dey do, ah ya ya [Verse 2] Yeah, I do that thing you dey do And if you want to know, omo you go know say my back side e dey move Anybody wey dey dance, fit dance the way I dance Can you hold your wife, hold your guy and hold person for hand Can you hear me say I want you to do that thing I do Just dey make me sing the hook Someone feel good And I want you to tell somebody, look Na you dey make my heart dey move! Just do that thing I do [Chorus] Can you say when I say, ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you love somebody, touch somebody just the way I do? You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you say when I say, ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you love somebody, touch somebody just the way I do? You fit do wetin I dey do, ah ya ya [Verse 3] For this world, no more war If you dey cry, please cry no more Everything go better for sure If you dey do those things we do We dey happy everyday (everyday) And for club we dey pop Champagne We dey go from house to house, they say Bracket we don come again [Hook] You fit do all the things wey I dey do Can you go close to your boo If na money and juice (yeah) I want you to love somebody too Make me sing a hook and do that thing I do [Chorus] Can you say when I say, ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you love somebody, touch somebody just the way I do? You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you say when I say, ah ya ya You fit do wetin I dey do, ah ya ya Can you love somebody, touch somebody just the way I do? You fit do wetin I dey do, ah ya ya [Outro] Ah ya ya, aha Do that thing I do, hey hey Love somebody, touch somebody ooh, yea yea, yea yea

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Nwachukwu Ozioko
  • Obumneme Ali