Miss You Like Crazy

Lyrics
Verse 1 I go wait I go wait I go wait Na wetin I don dey say But I can no longer wait I'm running out of patience You been telling me telling me say You go come before I wake Now I don open my eyes for 10 days now I never see you Bridge Gradually I dey mad Secretly I dey die Na which dey you dey come oh Boy I really need to see you Cause I no be my self It's like e my soul No dey for my body oh Boy I really need to see you Chorus Water wey I put for fire don boil oh (boil oh) Food wey I dey cook for firе don done oh (eh eh еh ehey) Woman wey e carry belle she don born e oh (born oh) Na when you dey comeback o I miss you like crazy Ahn ahn ahn Eh eh eh Ahn ahn ahn ahan ahan Boy I really need to see you Ahn ahn ahn Eh eh eh Ahn ahn ahn ahan ahan Boy I really need to see you Verse 2 No more winters no summer days No vacations and no holidays Used to be fun only wey you dey (when you dey) I tried to reach you to no avail I hope you ok I hope you safe Just can't wait to open the door And na you I see Bridge Gradually I dey mad Secretly I dey die Na which dey you dey come oh Boy I really need to see you Cause I no be my self It's like e my soul No dey for my body oh Chorus Water wey I put for fire don boil oh (water wey I put for fire oh) Food wey I dey cook for fire don done oh (eh eh eh ehey) Woman wey e carry belle she don born e oh (born oh) Na when you dey comeback oh I miss you like crazy Ahn ahn ahn (why oh) Eh eh eh (why oh why oh) Ahn ahn ahn ahan ahan Boy I really need to see you Ahn ahn ahn (why oh) Eh eh eh (why oh why oh) Ahn ahn ahn ahan ahan Boy I really need to see you Ehehhhheh baby oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- DJ Coublon