Lockup!

Lyrics
Intro WAJE, Doctor The thing wey you get no dey scare me Na God dey do am for me no person I hear the thing that you saying about me yeah yeah But to God I go give all the glory Me I no dey claim wetin I go gain Me I no be shalanga me I just dey mind my biz for the game I no dey complain me I just dey play Me I no dey claim wetin I go gain Me I no be shalanga me I just dey mind my biz for the game No dey complain wetin I go gain You see You no dey bother me Bothеr me bother me You no dеy bother me You no dey bother me Bother me bother me You no dey bother me You see I don lockup I don lockup I don lockup I don lockup Me I nor dey mind Me I just dey vibe You see I don lockup I don lockup I don lockup I don lockup Me I nor dey mind Me I just dey vibe ah yeah Focus I go focus I go focus on me Me I no send you say you don't send me Anything I do na the money dey my mind Na the money dey my mind Focus I go focus I go focus on me Me I no send you say you don't send me Anything I do na the money dey my mind Na the money dey my mind Verse 2 Shey you want kill person Trouble go come you no go send person Person go talk you go wan kpaya person Body dey bite you wey you see my blessing But nothing nothing go destroy my life eh I go to ball till now till the morning light Till the morning light Cos You no dey bother me Bother me bother me You no dey bother me You no dey bother me Bother me bother me You no dey bother me See I don lockup I don lockup I don lockup I don lockup Me I nor dey mind Me I just dey vibe You see I don lockup I don lockup I don lockup I don lockup Me I nor dey mind Me I just dey vibe ah yeah Oh oh oh Ahan ahn Eh ye eh Me I nor dey mind Me I nor dey mind Focus I go focus I go focus on me Me I no send you say you don't send me Anything I do na the money dey my mind (Me I nor dey mind Me I nor dey mind) Na the money dey my mind
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Waje
- Aituaje Iruobe & Kobe Iruobe
- Paladin Palm