Fine Girl

Lyrics
Hmmm hmmm hmmm Don't be upset if I raise my shoulders cuz Toh bahd W.A.J.E waje Omo toh shon see this fine girl girl Baby boy You no fit impress me with fancy toys And money gist I really can't enjoy No think sey I be that kind of lady Material lady Cuz I got my own I no depend on nobody cuz I am grown I hustle hard I win outside my comfort zone Diva toh bahd oh Don't think I don't know ooo That I'm a fine girl (na me) I'm a fine girl (na me) See my crib (see my Motor) Paparazzi (dey take me photo) I'm a fine girl (na me) I'm a fine girl (na me) See my crib (see my motor) All the boys (wan snap me photo) Where are my fine girls (Fine girls fine girl) Make una stand up all my fine girls (Fine girls fine girls) Uh uh uh Whеre are my fine girls (Finе girls fine girls) Just put you hands up all my fine girls My fine girls Yeah
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Waje
- SizzlePRO