Feeling Good

Lyrics
Master, master I dey think (I dey think) I dey reason you Na the look for your eyes Wey dey make me shiver Na lie dem dey lie if dem say I am not for you I'm feeling you If dem like call police oh By your side i no go leave oh This kain thing is not funny oh I don't mind, I don ready oh If dem like call police oh By your side i no go leave oh This kain thing is not funny oh Ahhh ahhh ahh I'm feeling good Ahh ahhh ahh I'm feeling good Good, good, good, good, good Oh my baby dribble pass Jay-Jay Okocha We spending money, living La Vida Loca Killy killing me softly From the night to the morning Everyday we dey jolly Ajebutter loving If dem like call police oh By your side i no go leave oh This kain thing is not funny oh I don't mind, I don ready oh If dem like call police oh By your side i no go leave oh This kain thing is not funny oh I don't mind, I don ready oh Ahhh ahhh ahh I'm feeling good Ahh ahhh ahh I'm feeling good Good, good, good, good, good
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Waje