Chosen One

Album cover art for "Chosen One" by Tolani & The Afro-Renaissance Art Ensemble

Tolani & The Afro-Renaissance Art Ensemble - Pop, Afrobeat

Chosen One

3 Plays

View Album

Lyrics

Verse 1 Many many things dey to talk If I start to dey talk No beat fit to contain am Many many times dem been take my peace away So I Dey try to regain am Say man wan dey judge Walk a mile in my shoes And him leg start to dey pain am So abeg make you pompei now, just go sit down, down down Close your eyes and (see) Na when you Kpai dem go like you.. You dey hungry dem no cut you You go hustle, dem go George you Finidi Woh woh woh Panel beater no fit run this one And Osita no go act this one Dey wish death on me... dem wan pree the chosen one Verse 2 They be like dead virgin never getting laid So everyday they Wana talk about my daily bread How I'm getting paid Say it's not your biz Make you deyy for your lane Just Free me abeg ...I don't want nothing from none of you If you see me for your hood I got nothing to lose Anamachikawanu I Runtown with my goons And aswear You no go like am if I mad over you Losing my faith Losing my head Losing my mind Praying for grace Day to day Just try survive Bridge From Ikorodu down to Banana Different monkey chasing banana Go slow for banana Jump tree for banana

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Tolani