Commona

Lyrics
[Intro] Obah! I'm just a commona I'm just a commona [Verse 1: Tiwa Savage, Mystro] If you no pick, you go miss the job Person wey load money don dey call Me I no swag, I no get kpa I'm a commona, commona If you chop slap you go take Panadol For the matter dem go like to rojọ, mi o rojọ Aro, hmm Mi o rojọ I'm just a commona Ki lo n sọ, hmm Ki lo gbọ? To ba ṣẹlẹ awo lọ Ta lo ni motor to lọ post? If owner catch you, you go know Wọn ni ko ma farawe, farawe, farawe You want to jaye like boys from Malay' ko wọle But wetin I know oh I'm just a commona [Verse 2: Tiwa Savage, Mystro] Dem say na you be benefactor (Ahn, ahn, ahn) Life changer (Ahn, ahn, ahn) Big spender (Ahn, ahn, ahn) Eh Ọwọ epo ni wọn n bani la Mhmm (Ahh han ah) Nobody wan know Mm-mmm (Ahh han ah) You say wetin But wetin I know ahh han ah I'm just a commona [Verse 3: Olamide] Ehn, my people come make I play you the cassette oh Your life dey your hand like a handset oh But е no get manual like math set oh I'm just a commona You no fit fight am for long еven if you get black belt oh People wey want to use you, you must get oh When your life Yori Yori like Bracket oh I'm just a commona Ebelebe, sọkutu wọwọ O kala mọ ọn, o fi si kọrọ You like to spend all your money for biggie bam bam Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom (Leave am for am) Nobody holy, no, nobody oh No dey do like assistant Holy Ghost No dey do like you hate enjoyment You like enjoyment and you want to join them, ah Me I follow am for one corner for adugbo Dem yapa, dem á¹£ayo, dem fagbo No dey look o, no dey look o, no dey look o No dey look o like we no know you be ogbologbo Ọgọrọ, jọ Omugọ, jọ Sir Ugo, jọ Ase ọmọ, jọ Ote ọmọ, jọ Omugọ ọmọ, jọ But wetin I know I'm just a commona o [Refrain: Tiwa Savage, Olamide, Both] Commona commona commona oh I'm just a commona Just a commona commona commona oh I'm just a commona They gat me singing no love No love Ọmọ mo fọ o Can't you see the picture? Picture When I dey draw Like ọgbọnọ yeah Commona commona commona ooo I'm just a commona Just a commona commona commona ooo I'm just a commona They gat me singing no love No love Ọmọ mo fọ o Can't you see the picture? Picture When I dey draw Like ọgbọnọ yeah
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- MystroSugar
- Olamide
- Tiwa Savage