Chakam

Album cover art for "Chakam" by Shaydee

Shaydee - Pop

Chakam

0 Plays

Duration: 3:34

View Artist

Lyrics

[Intro] Chakam chakam Na na na yeah yeah Uh oh Listen listen Chakam chakam Na na na Chakam chakam Yeah [Chorus] Nwanmo chakam Ifenememo chakam Baby no send them chakam Baby no send them o Nwanmo chakam Ifenememo chakam Baby no send them chakam Baby no send o.. heba [Verse 1] On the way to the party I dey analyse I dey survey As I reach I see babe I come calculate I dey campaign Body so nice (body so nice) Skin so clean (skin so clean) Moni kowa (moni kowa o) Shey you no go mind my place o For your mind o Anything that you say I go do o Everything that you want I go get o If I say make you dance Make you dance for mе Make you dance for me еh eh [Chorus] Nwanmo chakam Ifenememo chakam Begin dey dance o chakam Make you no send them eh Nwanmo chakam Ifenememo chakam Baby no send them chakam Baby no send o eh eh [Verse 2] I believe her No be say na hype I believe her See the matter wey you get I dey see her All the boys dem dey Dem dey ping her Le le le I believe her Shaydee on the scene she deceive am I dey sing my song (I dey sing her) She dey burst my brain I dey sing her yeah Seen your offender han han Are you an offender han han Girl I wonder han han Can I be your defender han han eh Body so nice (body so nice) Skin so clean (skin so clean) Moni kowa (moni kowa o) Shey you no go mind my place o [Chorus] Nwanmo chakam Ifenememo chakam Begin dey dance o chakam Make you no send them eh Nwanmo chakam Ifenememo chakam Baby no send them chakam Baby no send o Nwanmo chakam Ifenememo chakam Begin dey dance o chakam Make you no send them eh Nwanmo chakam Ifenememo chakam Baby no send them chakam Baby no send o [Bridge] For your mind o Anything that you say I go do o Everything that you want I go get o If I say make you dance Make you dance for me Make you dance for me eh eh Seen your offender han han Are you an offender han han Girl I wonder han han Can I be your defender han han Do you remember han han Back in December han han For my motor Do you remember han han yeah yeah [Chorus] Nwanmo chakam Ifenememo chakam Make you no send them chakam Make you no send them o Nwanmo chakam Ifenememo chakam Make you no send them chakam Make you no send o Nwanmo chakam Ifenememo chakam Baby no send them chakam Baby no send them o Nwanmo chakam Ifenememo chakam Baby no send them chakam Baby no send o [Outro] Shaydee on the single Spellz e le le le le Super sound E.M.E music

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Shaydee