Wine Am For Me

Album cover art for "Wine Am For Me" by Terry G

Terry G - Pop

Wine Am For Me

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

Oh baby baby whine am for me No no no no Oh baby shake am for me No no no no Tile you make me spend my money No no no no Oh lord eh oh wey No no no no Baby baby shake am for me eh Shake am for me eh Whine for me eh Whine am for me eh Oya oya Whine am Whine am Whine am Whine am eh Whine am Whine am eh Chai baby o yo yo yo yo O yo yo yo yo Baby baby baby O yo yo yo Fine tile tile O yo yo yo Chai chai The way you dey whine Dey make me mara mara E dey make everybody for here Dey mara mara E dey make everybody for takeoff Mara mara Ogofe oh wey mara mara Chai chai Oh baby ogbe Oh baby Whine am Whine am Oya whine am Whine ma eh Chai Whine am Whine am eh Whine am Whine am Whine am Whine oya whine am Oh baby bay oh eh If you no sabi whine am I say go back to the whining class Osey oya go back to the whining class Oh baby baby whine am for me No no no no Oh baby shake am for me No no no no Tile you make me spend my money No no no no Oh lord eh oh wey No no no no Baby baby shake am for me eh Shake am for me eh Whine for me eh Whine am for me eh Oya oya Whine am Whine am Whine am Whine am eh Whine am Whine am eh Baby baby spoil upon me Baby baby touch your thing upon me Baby baby tend to turn me on oh Omo lon se mi se mi Se mi Semi Oni bi seku se ku Ewo omo yen te mi pami lekun Tile tile you killing me so fine Baby you dey make me scream Oh no no no no Hey oh no no no no no You dey touch me hey Kai when something dey free me eh Ogbobi oh baby take am slow lo lo lo Take am slow lo lo lo lo lo lo Take off mama pami yo yo yo yo Oh lord eh oh eh Oh baby baby whine am for me No no no no Oh baby shake am for me No no no no Tile you make me spend my money No no no no Oh lord eh oh wey No no no no Baby baby shake am for me eh Shake am for me eh Whine for me eh Whine am for me eh Oya oya Whine am Whine am Whine am Whine am eh Whine am Whine am eh Baby woyo oh oh Na **** Iye iye iye iye I cannot forget kingdom people My nigga timaya Na which level Una I dey the higher Hold am Jigi*** Owan akpaoka master one of nigeria The *** mental nigga Thank you Thank you Thank you Thank you Thank you

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Terry G