Smile

Lyrics
Excuse me Baby Hess See see Excuse me There is something I wanna tell you eh Otipe Otipe Otipe Otipe Otipe Otipe Otipe Otipe Ti motin ri e You gat to feel me baby Oh ooh Otipe ti moti fe fe Otipe ti motin wa e Otipe ti motif e ri e Mo de ti ri e Mo ma fe e E don dey wey I dey find you Don tey wey I dey see you E don tey wey I dey feel you Now wey I don see you I go marry you Excusе ma Pretty lady how far How far E don tey wey I won talk to ya I been dеy look you Dey sight you The last you waka pass my studio Mo gbe Omo you too set die o O ma ma wun mi kin ma gbe e lo le o Enter car make I trip you I'll take you to the place Wey go make you shout oh oh Baby come to my lungu lungu Cos I need you to dey dey for a very very Gungu gungu Let me take you to the blue moon Cos I need you to meet ac and ab Toripe mofe ran re dun ju baby E be like sey I don see wife marry Lets go baby jo je ka lo men Make I show you to my family Nitori pe Otipe ti moti fe fe Otipe ti motin wa e Otipe ti motif e ri e Mo de ti ri e Mo ma fe e E don dey wey I dey find you Don tey wey I dey see you E don tey wey I dey feel you Now wey I don see you I go marry you You this shoddy oh moti yo fun e You dey hang like my senses You and me omo jo jen fe e Anything you want name it I go fun e As you dey see me so dey kolo lo for you Make I confess true true sey me I dey feel you But as long as sey you dey gbadun too My efizzy too go make you won do Baby come closer to me E don tey wey I won touch your body I no fit resist this your black skin Omo you be african queen I like the way you put it on me Omo to shan I want make you feel me Come into my lungu ain't you Just me and you Otipe ti moti fe fe Otipe ti motin wa e Otipe ti motif e ri e Mo de ti ri e Mo ma fe e E don dey wey I dey find you Don tey wey I dey see you E don tey wey I dey feel you Now wey I don see you I go marry you Tile I for no mind make we take a walk Make we get to know each other well well Tell me what you thinking baby Cos me I want take my time to love you And place no one above you I promise you ma toju e o Ma toju e o girl o se Nitori pe Otipe Otipe Otipe Otipe Otipe Otipe Otipe Otipe Ti motin ri e You gat to feel me baby Oh ooh Otipe ti moti fe fe Otipe ti motin wa e Otipe ti motif e ri e Mo de ti ri e Mo ma fe e E don dey wey I dey find you Don tey wey I dey see you E don tey wey I dey feel you Now wey I don see you I go marry you Otipe ti moti fe fe Otipe ti motin wa e Otipe ti motif e ri e Mo de ti ri e Mo ma fe e E don dey wey I dey find you Don tey wey I dey see you E don tey wey I dey feel you Now wey I don see you I go marry you Eh otipe Eh otipe E don tey wey I dey find you baby Now wey I don see you I go marry you
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Terry G