Riding with My Boo

Lyrics
Free me now Ye this one na true story eh The girl wey be sey we dey roll together We dey roll together eh eh Chai He dey fall my hand eh Chai His cheating on me eh His rolling with my boo eh My boo eh eh Chai see E get my guy wey be sey we be one thing Wey be sey we be two thing Wey be sеy if we roll up in party He know sey mе I get the tile Wey I dey trip for Chai wey be sey I dey die for Wey be sey me I eye I can payi for Chai why e be sey you dey like am too eh Dey like am too eh Guy you riding with my boo Guy you riding with my boo See I think sey una dey do Una do like sey una padi padi Guy you riding with my boo You riding with boo See I dey do like sey nothing do me Nothing do you You know sey chai Guy you riding with my boo Guy you riding with my boo Why you riding with my boo Guy you dey fall my hand eh eh Guy you riding with my boo Why you dey riding with my boo Why you riding with my boo Oh no Oh no chai Interlectual me dey vex But still I still dey corporate up my vex Make I say me I no get stress Tough guy you be see my friend from the ex Chai I choose you from the rest Because sey na you dey blow up my best Why you come sey You won dey tingolo my shoddy eh My paddy eh E dey pain me for body Chai na the love of my heart eh Na im make I sing am for song eh Why you riding with my tile eh Tile eh Tule eh Tile eh Tile eh Chai omo e dey pain eh E dey pain me Pain me Pain me Guy you riding with my boo See why you riding with my boo Why you riding with my boo Oma pami leku oh eh You dey ride with my boo eh With my boo eh With my boo eh With my boo eh With my boo eh With my boo eh Oh no oh no eh Sey my guy wey I like eh Sey na guy wey I like eh Abi na guy wey I love eh Abi na guy wey I feel eh Wey I feel eh I say me I no won fight with you Me I no won get misunderstanding with you Guy try understand sey me I fit payi for this tile eh Why you dey riding with my boo My boo My boo My boo My boo My boo Maku Maku Maku Maku Maku Maru Maru Maru Maru Maru Why you riding with me Why you killing me softly Why me I dey feel bad eh I dey feel down eh And I dey complain Guy you riding with my boo Guy you dey riding with my boo Sey you dey take am go do shinfu Omo edey pain me for body eh I no know who I go tell eh Chai I no know who I go tell But me I gbadun yppu oh An di no won fall your hand eh Say everyone run package together Run package together Run things together E no mean sey we go scatter Because tile cannot make us to scatter Omo we go dey we go dey Like bread and butter No be most No be most sey we go die No be most No be most sey we go love Omo make we do am free style eh Love e dey kill person eh Love e dey gbomadu Gbomadu Gbomadu Gbomadu Gbomadu le Free me now Gbomadu Gbomadu Love e dey gbomadu Gbomadu Free me now E dey gbomadu Gbomadu Gbomadu Love e dey gbomadu Gbomadu E dey killi me Dey killi me Dey killi me Your love go kill person for here eh I no won die eh Die eh Me I want to sing my song eh Me I want to do my free style eh Make everybody craze for my style eh For my style eh My blood is hot eh I for the boys for my front eh All the boys just dey font eh Font eh Terry g pond the swagger Interllectual spiritual something When I dey coming system Free me Puraa Free style section
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...