Put Something

Album cover art for "Put Something" by Terry G

Terry G - Pop

Put Something

2 Plays

Duration: 4:26

View Artist

Lyrics

Free me now She won kill me oh I no won gree eh Cos she too sweet oh She too set eh Let me ease your stressing Am the king of paparazzi Ewo omo ele to shan To shan to fe ran mi pa Pelu obe to shan Turn around make I check it Free me now let me work on that butty On the dance floor no hesitate oh Make I regulate oh Getting sooner make you free me now Make I put something Oya put something Put something now Free me now make I put something Make I put am for front No put am for back Ah omoge je kin tin nkan bo nkan Nkan bo nkan kin la e lowo kan La e lowo kan Malo beru kini mi eh Sun mo bi je kin fisi Tile why you dey down grade my pin pin Olo oun rope kekere ni Loba tele mi losi inu iyara mi Nim bag be yo ah ofe gba gi Bosi ibi you see is a something And is a free me mas ratty something So free me now let me get inside it Let me walk it pond it Terry g pond the beat Make I put something Oya put something Put something now Free me now make I put something Make I put am for front No put am for back Ah omoge je kin tin nkan bo nkan Nkan bo nkan kin la e lowo kan La e lowo kan Malo beru kini mi eh Sun mo bi je kin fisi Ah omoge je kin tin nkan bo nkan Nkan bo nkan kin la e lowo kan La e lowo kan Malo beru kini mi eh Sun mo bi je kin fisi Oh eh oh eh Make I put something Oya put something Put something now Free me now make I put something Make I put am for front No put am for back I know you like my big punani Heavy something very seductive If you take it omo you feel it Don't reject it oya make you free me now Inter me regulate And for your terry g *** penetrating Omo if I something me I know am slacking Why te terry g me run things Oya tile tle whine dey give me E dey kill me oh I no gree oh Chai chai Eh tile tile you dey kill me oh I no won gree Oh no no no no no no Oya tile je kin tin nkan bo nkan Nkan bo nkan kin la e lowo kan La e lowo kan Malo beru kini mi eh Parapa chincha **** Oh tile tile let me do you Let me do you Let me do you Do like a king kong Oya tile let me mark you like I azezar The way you dey do me baby girl E just dey turn me on Eh she won kill me oh She no won gree oh Wa pe to city oh chai Eh she won kill me oh She won kill me oh Terry g oni ma re Alright see Imagine imagine Imagine Imaginality girl her sexy pretty Sexy girl with a chin chin tongue If no be rule we can run things well What do you expect What do you expect Headquarter backyard matter It's a backyard matter Come to our things it's a scatted matter Hi oh no no no no No no no no no no

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Terry G