Problem Child

Lyrics
I dey cause kasala Anywhere wey me I go I dey cause kasala She no won leave me alone Oh baby eh She keep calling my phone Oh baby eh Na wetin I do I dey cause kasala Everybody say me I dey cause kasala Everybody children dem dey dance alanta Oya everybody dem dey dance alanta Tile let me see your position eh Oya kaka Kaka Kaka Whine your position eh Oya put up your hands and clap your * Oya dance alanta Oya whine am for me now Eh eh shoddy shoody you you You are blowing my mind Na only you Other girl dey tolling about eh Let me see you light up for me now Sey me I don come to scatter the place Everybody Everybody oya eh She no won leave me alone Oh baby eh She keep calling my phone Oh baby eh Na wetin I do I dey cause kasala Everybody say me I dey cause kasala Everybody children dem dey dance alanta Oya everybody dem dey dance alanta Taku Taku Taku laya Oya terry g have come to cause kasala Me I want to dace alanta I want to dance alanta I want to dance alanta Children dem dey dance alanta Dance alanta Omo dem dey dance alanta Everybody Everybody Dem dey kulu mala Dey dey kulumala eh See see See me See me I dey vex See me so My eye red Omo if you look me you go jeck Cos me I wanna step on the threat Ko ku mo Ko ku mo Ko ku mo Ko ku mo Ku mo Ku mo Ku mo Ko ku mo Ko ku mo Rara rara Rara rara Ko ku mo Eh eh eh She no won leave me alone Oh baby eh She keep calling my phone Oh baby eh Na wetin I do I dey cause kasala Everybody say me I dey cause kasala Everybody children dem dey dance alanta Oya everybody dem dey dance alanta Make I teach you how to dance alanta Eh everybody Shey make I teach you how to kolomala Make you kolomala oya eh See see Put up your hands and samo to your *** Another left and try to your wrist Oya oya lets go Are your ready Oya baby roll am Oya paka paka Poko poko And paka paka Oya see I poka paka Poko I want to rub it on your body You feel good You feel good You feel good eh Make we happy Make we happy Make we happy Oh lord oh eh She no won leave me alone Oh baby eh She keep calling my phone Oh baby eh Na wetin I do I dey cause kasala Everybody say me I dey cause kasala Everybody children dem dey dance alanta Oya everybody dem dey dance alanta She no won leave me alone Oh baby eh She keep calling my phone Oh baby eh Na wetin I do I dey cause kasala Everybody say me I dey cause kasala Everybody children dem dey dance alanta Oya everybody dem dey dance alanta My music don go so tey Children dem dey dace alanta No be my fault sey my mama My papa and my everybody Dey dance alanta See paka and poko paka Make your body system dey rock Omo let me take you to the ***
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Terry G