Ora

Album cover art for "Ora" by Terry G

Terry G - Pop

Ora

0 Plays

View Artist

Lyrics

Eh Eh If you see yansh, you go know say yansh na yansh Because yansh pass yansh When it comes to caterpillar attack, you know it's very fussy It's very very very violent It's a thing that causes earthquake Jesus! Terry G eh Ora Ora Ora Ora Whoo! Mogbe eh Mogbe eh eh eh Call, call, call, call that big yansh Call am (eh) Call am (eh) Call am (eh) Call am (ora) Wetin dey do zuku (ora) Wetin she carry for yansh (ora) Una see big yansh (ora) Say say say nko (ora) Idi ko kan ra o (ora) O le gan o (ora) O le bi kaka won (ora) Bi se aka se o (ora) Omoge kilo shelen o (ora) As I see yansh o (ora) I confuse o (ora) I no know wetin I dey do oh (ora) This your (ora) Eh, this your (ora) Aha Ahahahahahaha Shoki a rosey Shoki A di re eh еh eh Around me eh Okpеmi daniella eh I don kpefun I don high o See my eyes o (ora) E don red o (ora) Sanye, shoki rosey Ori mi ti gbadun eh Ora Ora Ora Ora Ora Ora Ora Ora Ora Ora Ora Ora Khor Khona Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Khona! Wa ka ka ka ka Ka ka ka ka ka Yeah a wa pa mi o Ori mi wa o So fun won ko duro de de de de Eh Eh Eh And the yansh E dey hoo So sit down, you dey do With your yansh Uruku Military attack, e dey do You dey hide for house (e dey [?]) [?] one times two Idi nla nla nla nla Uruku, uruku, uruku, uruku Idi nla nla nla nla Uruku, uruku, uruku, uruku Make way Yeah Who get this big yansh? Yeah Make way Ebelebe Ebelebe Kanle!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Terry G