Beauty

Album cover art for "Beauty" by Terry G & Drizzle D’Money

Terry G & Drizzle D’Money - Pop

Beauty

0 Plays

Duration: 3:04

View Album

Lyrics

Tile see the way wey you fine E dey bow my mind eh Beauty Beauty You gat beauty Beauty You gat beauty Beauty Terry g for your real baka eh You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty See she's been always on my mind From the first time that I saw her She gat this natural beauty I can shout african beauty Its my duty to make her my shoddy I gat a ginger to make her fit feel me Sexy whisky How you're doing Am the boy wey dey want Make you feel alright The way you smile comе Make me dey fantaisе Girl me I go take you out to paradise Come into my lambo let go for a ride I already feel sey you girl To be my giller girller And ama treat you wella wella You gat to know me better As am going crazy Tile the way you fine You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty You gat beauty beauty Terry g dey fall for your real baka eh You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty You gat beauty beauty Seduction that I feel When you sucks me tile It's the sign of your beauty That magnets me to your beauty Am addicted to this love Appreciate on this love And if you don't mind let me take You to the house of the ginjah Since is terry g production All lady's come to my junction And I will show you How to apply you're a lotion Oya make you tweck tweck So take off your dress dress Eh eh I'll do how I like no other girl Tile the way you fine You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty You gat beauty beauty Terry g dey fall for your real baka eh You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty You gat beauty beauty Girl you sweet like juicy juicy Baby girl you so cutie cutie Baby whine your hippy hippy I'll be happy you the queen You deserve the crown Terry g am the man in town Say me I form a lot of crown That's why she wants me to ** around Baby girl nothing else can stop me From loving you I say come into my world And amma prove to you that am insane Baby baby Tile the way you fine You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty You gat beauty beauty Terry g dey fall for your real baka eh You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty You gat beauty beauty Tile see the way wey you fine You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty You gat beauty beauty Terry g dey for your real baka eh You dey blow my mind eh You gat beauty beauty You gat beauty beauty You gat beauty beauty Oh oh oh oh Eh eh eh eh You dey blow my mind eh You gat beauty eh Girl you gat beauty Beauty beauty Terry g dey pond the place oh T money dey pond the place oh This one this one na from the ginjah This one na from the house of the ginjah

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Terry G