Blessed

Album cover art for "Blessed" by Terri & BhadBoi OML & Bad Boy Timz

Terri & BhadBoi OML & Bad Boy Timz - Pop, Afrobeats

Blessed

0 Plays

Duration: 3:16

View Album

Lyrics

[Chorus: Terri] Wetin dem no know them dey talk less That same boy them call useless See as God e dey bless All of dem don dey confess Always show strength never weakness No be by power nor my fitness See as God e dey bless All of dem don dey confess [Verse 1: Terri] Ibanuje o le wole mi Blessing and blessing go dey follow me As the matter dey go, o ye mi Oro kudi ego, lo ba mi Kopo ko brekеte Ko ma fi mi shey yeyе o Eyin mama eh sempe Moni ja lo oni yeah yeah o My soldier go old before e kpеmе [Chorus: Terri] Wetin dem no know them dey talk less That same boy them call useless See as God e dey bless All of dem don dey confess Always show strength never weakness No be by power nor my fitness See as God e dey bless All of dem don dey confess [Verse 2: BhadBoi OML] Oh my London girls gat the booty She know where I came from Lasgidi And I get e one thing agidi Omo we no gree, we no gree for nobody Aiye o pe meji no scatter You say wetin no pattern Emi gbe mi wa, emi bale mi Emi gbe mi wa, emi bale mi Shayo pupo ni ile mi Ibanuje ole wo ile mi eh All of my guys we go do party Ama pool party wo two thirty [Chorus: Terri] Wetin dem no know them dey talk less That same boy them call useless See as God e dey bless All of dem don dey confess Always show strength never weakness No be by power nor my fitness See as God e dey bless All of dem don dey confess [Verse 3: Bad Boy Timz] (Shock e wan bakan) Be re mi ni Kalakuta Mo fi ese sha ri de Ojuelegba Just to get e paper Kin di omo ologo Not akotileta ah Kin ni mo fe shey, ki ni mofe so Tani mofe ba to And if I no make am for this life Tani mo fe ba ta ko Oluwa dey cover me make I no jam agbako o (Yes o) [Chorus: Terri] Wetin dem no know them dey talk less That same boy them call useless See as God e dey bless All of dem don dey confess Always show strength never weakness No be by power nor my fitness See as God e dey bless All of dem don dey confess [Outro] Ma fi mi shey yeye (oh no no) Ma fi mi sere (oh no no) Ma fi agba sere (oh no no) Ma fi mi sere eeh It's STG Owo e lo wa Owo e lo wa Hands kneels and shoulder Owo e lo wa

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • BhadBoi OML
  • Bad Boy Timz
  • Terri