The More The Better

Lyrics
[Intro] See me as I dey, as I dey, as I dey oh Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh See me as I dey, as I dey, as I dey oh Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh [Verse 1] I tanda as e be God my pilla (As I dey oh) I no dey send any man for real ah No time for yeye oh Na wetin I go put for belle oh And chocolate girls wey dey scent vanilla Na where the jolly dey (Mе I dey oh) You sef hear mеlody, like father Christmas came in time And for the recording, I'm just all about the vibes Positive vibes, positive vibes, positive vibes Positive vibes, positive vibes, positive Vibes [Chorus] Which enjoyment dey tire man A yaga yaga yo The more the better oh Which enjoyment dey tire lady E no tire lady Which enjoyment dey tire man A yaga yaga yo The more the better oh Which enjoyment dey tire lady A yaga yaga yo The more the better As I dey oh [Verse 2] Wetin go be go be, if na my destiny They no fit colombi am The wahala we dey face everyday No be all of them we go fit yarn Ahn ha, Ahn ha ha, but the more we are together We go laugh and we go yarn If you fit put one or two together Vibes go bring melody Like father Christmas came in time And for the recording ding, ding, I'm just all about the vibes Positive vibes, positive vibes, positive vibes Positive vibes, positive vibes, positive vibes [Outro] Ah one, ah two, ah three, ah four E no tire lady oh E no tire lady
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Tekno