Play

Album cover art for "Play" by Tekno

Tekno - Pop, Nigeria

Play

2 Plays

Duration: 2:24

View Artist

Lyrics

[Chorus] Yeah Na play play Na play play Na play play We take reach where we dey Na play play Na play play Na play play We take reach where we dey But I remember those nights I had to go down on my knees and say "Holy father, father come see man through Father come today Many shortcuts to success wey we fit pass through But we waka all the way Holy father, father come see man through Father come today Many shortcuts to success wey we fit pass through But we waka all the way" [Verse 1] Back then hope was the beginning of Ako n' Uche Wey make everyday now na holiday Momma tell me say "if you go all the way them go hala oyi eh" I no dey let emotions dey enter matter I go talk my mind and leave and waka Wetin go turn to wine you wan turn to water Untouchable still on the matter, I say [Chorus] Na play play Na play play Na play play We take reach where we dey Na play play Na play play Na play play We take reach where we dey But I remember those nights I had to go down on my knees and say "Holy father, father come see man through Father come today Many shortcuts to success wey we fit pass through But we waka all the way Holy father, father come see man through Father come today Many shortcuts to success wey we fit pass through But we waka all the way" [Verse 2] When the president e dey play (Dey play) Senator e go play (Dey play) Governor you go play (Dey play) Chief judge you go play (Dey play) We the mass we dey play (Dey play) You wey relax you dey play If you dey talk say the road to success jagajaga Well what I can tell you is that [Outro] Na play play Na play play Na play play we take reach where we dey Tekno

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Tekno