Boss Like This

Album cover art for "Boss Like This" by Del B & Mr Eazi

Del B & Mr Eazi - Pop

Boss Like This

0 Plays

Lyrics

Eh Zaga dat Eh Is your boy eazi I never met fine girl like this ooo Ehhh Wey she go make a guy cry like this oo (Like this, like this oo) Na you dey make me dey high like this ooo Can never get another boo like this oo Bad girl you go kill me only girl wey dey satisfy me Wey e dey make me ah dey ask why me Ohh baby why me? Bad girl you drive me crazy other girls just dem lazy Like a soldier man you keep me busy Your boy so wavy tell'еm Mr. Eazi Tubaba baby girl you the one that tubaba

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Del B