Gbedu

Lyrics
Move to the left, in a wantanamera See your back as e fine, issa porsche panamera Otee,funni volume This yourthing wey you carry, shey koheavy gan If i try to dey touch, you nor goblamemegan She carry Ada,carry Bisi, carryChichi come They want to dance dance dance, oju ti leri gan Ki la gbewa, Ki lo n gbe bo S'oti ta gbewa, lo ni ki e ma lo Bend your back, my lady go low low Playing with me is such a no no no After the party, make we go go go Living the life, is such a Yolo lo Shawty wanna dance to my single (So me giving dem the gbedu now) Shawty carry back issa big load (She don dey move to the gbedu now) Shawty wanna dance to my single (So me giving dem the gbedu now) Shawty carry back issa big load (She don dey move to the gbedu now) Shebi you go dance to ba r'oti now Shawty wanna dance, ko le j'ijo ku Gbedu to sick, ko ni l'ogun I really wanna know baby ki lo ku Get to the vibe, s'ebi emi lo ju Shawty wanna dance, ko le j'ijo ku Gbedu to sick, ko ni l'ogun I really wanna know baby ki lo ku Get to the vibe, s'ebi emi lo ju Baby make you rewind selecta Make you gimme your waist, make you pack am well This your body o ma to t'eyan meta See your figure 8 as you back am well See your body bad o You be the maddest ting a pon the yard o Make you gimme your waist, make you pack am well See your figure 8 as you back am well Shawty wanna dance to my single (So me giving dem the gbedu now) Shawty carry back issa big load (She don dey move to the gbedu now) Shawty wanna dance to my single (So me giving dem the gbedu now) Shawty carry back issa big load (She don dey move to the gbedu now) Shebi you go dance to ba r'oti now Shawty wanna dance, ko le j'ijo ku Gbedu to sick, ko ni l'ogun I really wanna know baby ki lo ku Get to the vibe, s'ebi emi lo ju Shawty wanna dance, ko le j'ijo ku Gbedu to sick, ko ni l'ogun I really wanna know baby ki lo ku Get to the vibe, s'ebi emi lo ju Say she wanna dance o ti r'oti now Shebi you go dance to ba r'oti now Wantanamera, you a porsche panamera See your body as e bad, as e bad, as e bad Issa porsche panamera
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- T Sleek