Cover Me

Album cover art for "Cover Me" by StarBoy (NGA) & DJ Tunez & Wizkid

StarBoy (NGA) & DJ Tunez & Wizkid - Pop, Nigeria

Cover Me

12.8K Plays

Duration: 3:19

View Album

Lyrics

[intro] It's kel p vibes [bridge] Tonight, where the party dey Where my people dey Where the shayo dey Wey go make man feel alright Tonight, when nobody dey eh Na who go dey No throw-wey Yeah yeah [verse 1] No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah And when e happen, make you enjoy this life, say na one life Yeah yeah And when the journey bin dey start Dem go look, dem go dislike [Chorus] Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat'ibere o Toba dale ama soro, yeee Ko se mi lat'ibere o ohh My baby my baby my baby [verse 2] You got to know what the music do to me She say, na the music make her fall for me She say, my music got a hold on her She say, my music got a hold on her This life wey you see, fit make you pai now Life dey, wey money can buy now I don tey, i don tey, i don try now No be everything you see for life, you yan now, woo [bridge] Tonight, where the party dey Where my people dey Where the shayo dey Wey go make man feel alright Tonight, when nobody dey eh Na who go dey No throw-wey Yeah yeah [Chorus] Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat'ibere o Toba dale ama soro, yeee Ko se mi lat'ibere o ohh My baby my baby my baby Mix musa

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Wizkid