Tatashe

Album cover art for "Tatashe" by SPINALL & Crayon (NGA)

SPINALL & Crayon (NGA) - Pop, Nigeria

Tatashe

1 Plays

Duration: 2:46

Lyrics

[Intro: DJ Spinall & Crayon] Top Boy Wa wa wa yh DJ Spinall [Verse 1: Crayon] Oya shake ukwu oshey Ego dim na pa my baby Wa jeka soro honey Eh Anything wey you want say I get plans for you I no go bobo you 40 bottles for you Leave Amaka for you Oh oh [Chorus: Crayon] Tatashe lomo yen o The way you whine e dey wonjure me o The way she twist e dey ginger me o Hmm ma pami o Tatashe lomo, yeh The way you whine e dey wonjure me o Shalewa I go wonjure you o(Ladies) Hmm ma pami o [Post-Chorus: Crayon] Won mo pe won kere si wa o Ah Ego dim na pa my baby Omo je ka Milipi lo Ah Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o [Verse 2: Crayon] Oshey Eh ehn eh ehn 1, 2 Won ni won wa mi o I dey for moon o pelu Spinall Tan, no, no Shaye o, all the girls dem Won fe la tan, tori e mo ke Eh ehn Yawa dey, Yehh O di dan dan My baby na fire dispenser o My baby dey scatter agenda o Yawa dey, Yehh O di dan dan My baby na fire dispenser o My baby dey scatter agenda o [Chorus: Crayon] Tatashe lomo yen o The way you whine e dey wonjure me o The way she twist e dey ginger me o Hmm ma pami o Tatashe lomo, yeh The way she whine e dey wonjure me o Shalewa I go wonjure you o(We in the building) Hmm o fe pami o [Post-Chorus: Crayon] Won mo pe won kere si wa o Ah Ego dim na pa my baby Omo je ka Milipi lo Ah Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o Won mo pe won kere si wa o(DJ Spinall) Ego dim na pa my baby(Cray) Omo je ka Milipi lo Ego dim na pa my baby o I must to off tonight Ah Ego dim na pa my baby Jaiye e lo tomorrow no sure Ah Ego dim na pa my honey o [Outro] DJ Spinall ja won si Ozedikus nwanne Oya ja won si

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Crayon (NGA)