Pepper Dem

SPINALL & Yemi Alade - Pop
Pepper Dem
0 Plays
Lyrics
[Intro] Hmm hmm hmm hmm Eh Eh eh eh eh Ah Ah ah ah ah Eh, eh Eh eh eh eh Eh Eh eh eh eh Ah Ah ah ah ah It's E Kelly [Chorus: YemI Alade] Pepper dem Spinall pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem [Hook: Yemi Alade] E dey pain you say I tanda like this Say e dey pain you say I dey sing like this To be fine girl abeg e no be beans To be fine boy abeg e no be beans Yeba! [Chorus: Yemi Alade] E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem Pepper dem, hmmm Pepper dem, hoha Say make we pepper dem Pepper dem [Verse 1: Yemi Alade] Pull up in a Rover, pepper dem Yebo Nona Gala, pepper dem Dancing jangolover eh ai Say e dey pepper dem Moti gba Grammy oh Check Linda Ikeji Dem just dey yarn my story story oh Say e dey pepper dem, chai! [Hook: Yemi Alade] E dey pain you say I tanda like this Say e dey pain you say I dey sing like this To be fine girl abeg e no be beans To be fine boy abeg e no be beans Yeba! [Chorus: Yemi Alade] E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem Pepper pepper pepper dem Pepper dem [Verse 2: Yemi Alade] Tatafo, tatafo Abeg where you dey go? This your way na kolo Pepper dem Tatafo. tatafo Abeg where you dey go? This your way no good oh If you see your brother failing Say make you help am If you see your sister wailing Say make you help am If you see say dem succeed Say make you join am If you see your brother see your sister anybody Make you roll up [Chorus: Yemi Alade] E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem Pepper dem, hmmm Pepper dem, hoha Say make we pepper dem Pepper dem Pepper dem Make e pepper dem I don talk pepper dem Make e pepper dem E pepper dem Spinall pepper dem Spinall, oya [Outro] What if What if She murder murder DJ Spinall murder murder dem What if Eh eh what if We murder murder We we we murder murder dem What if, pepper dem What if, e pepper dem We we we murder murder dem What if, pepper dem What if, pepper dem Murder dem DJ murder dem
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Yemi Alade