Bunda

Album cover art for "Bunda" by SPINALL

SPINALL - Pop, Nigeria

Bunda

0 Plays

Duration: 3:34

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] DJ SPINALL (*Indistinct murmuring*) [Verse 1] Come, let's take a flight Wherever you wanna go, baby Are you looking for a sign? (Sign) Shey na Dollar signs or Pounds or Cedis I no go waste your time I just want a good time, baby Borikiri waterside (Slide, slide) So you know I like the water play My African lady (Here we go) [Chorus] Your bunda loco Your body so ele, electronic Ele (Uh), electronic kolo She wanti molowo Her body so ele, electronic (One) Ele electronic (Two), kolo Belle full she no dey belle full (Ladies) Belle full she no dey belle full (Oh, shit) Belle full she no dey belle full (Madness, we in the buildin') Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full (Let's go) [Verse 2] Your bunda for my sensima (Woo) On point, it be decimal (Yeah) Other girls, no get stamina Make dem come for your seminar Dina booty criminal (Uh) Wey fi fit in my Benzima Shakira! Oya zamina (Sheesh) Hips don't lie, Amino Omoge, back it up (Uh, back it up), pick it up (Uh, pick it up) Bumbum swole like speedy bump O funmi ni heek up, ni heek up For your fountain, I no need a cup Born killer-killer (Eh-eh) Higher killer (Eh-eh) Serial killer (Eh) Original (Eh) International (Eh) Steven Seagal (Eh) Army robber (Eh) Pongila gila (Eh) [Chorus] Your bunda loco Your body so ele, electronic Ele, electronic kolo She wanti molowo Her body so ele, electronic (One) Ele electronic (Two), kolo Belle full she no dey belle full (Uh) Belle full she no dey belle full (Mandess) Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full (Good, good) Belle full she no dey belle full (Sheesh) Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full (Here we go) [Outro] Your bunda loco Electronic, ele Electronic kolo She wanti molowo Ele, electronic (One) Ele, electronic (Two), kolo Your Bunda loco

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Olamide
  • Kemuel (NGA)