Early

Album cover art for "Early" by SPINALL

SPINALL - Pop

Early

2 Plays

Duration: 2:48

View Artist

Lyrics

[Refrain: Victony & SPINALL] That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-) That girl is a bad girl, that girl is a naughty one Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy) [Chorus: Victony] Early morning Early morning For the early morning (Stub') Early morning (Wah dem a seh?) [Verse 1: Victony] Early morn', early morn' (Early morn') I just dey give am for early morn' (Early morn') Early morn', early morn' (Early morn') Her bobo dey call am for early morn' (Early morn') Girlie no, girlie no know say my ting e go reach her belly button (Ayy) Easy to shout, I go ta-na-na, Selena Early morn', early morn' (Early morn') Ten over ten be the body o 4 A.M., e dey shout, е dey sound alarm E go wake evеrybody o (Body o) Girlie o, girlie o, you display pass tele' o Girlie, no do ceremony o She say make we hurry [Chorus: Victony] For the early morning Early morning For the early morning Early morning [Verse 2: Victony] She say, ("Ori bi egbami o"?) Her bum-bum dey shout "Oyoyo" when she see me She need my energy o (Yeah, yeah) She no dey too come back anytime she free me Anytime she (Mm-hmm), baby girl, it's risky Elephant, shey na bum-bum be like this She say na me sabi pass, her eyes e don roll go back o Omo, wetin dey 'sup? She dey shout, "¡Felix, Navidad!" [Chorus: Victony] Early morning Early morning For the early morning Early morning [Refrain: Victony & SPINALL] That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-) That girl is a bad girl, that girl is a naughty one Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy) [Outro] (Obah)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • SPINALL
  • Victony
  • BlaiseBeatz