Psalm 23

Album cover art for "Psalm 23" by SPINALL

SPINALL - Pop

Psalm 23

0 Plays

Duration: 2:32

View Artist

Lyrics

We in the building DJ Spinall TENI TENI TENI TENI TENI TENI Here we go The Lord is my shepherd, I shall not want Psalm 23 cover me Psalm 23 cover me Psalm 23 cover me My enemies dey wait me for door All of una together no fit koba me Psalm 23 cover me Psalm 23 cover me Bi ti Wasiu Ayinde, issa vivid imagination They can't never ever be like me Even for their dream na me dem dey see All of them know won le to mi All of their girlfriends dey die for me "Mothermother" i'm up "Mothermother" i'm up And you know wassup "Mothermother" i'm up "Mothermother" i'm up "Mothermother" i'm up And you know wassup, cos we go fuck shit up Atlanta bouncing O jekowo, omo na bouncing And i pull with the strippers All of them dancing VVS Icy, all of them love me Cash the Cash, you cash out the dough Always on the road Bash Ali the floor Seven hallelujah Psalm 23 for you haters F*** y'all Here we go The Lord is my shepherd, I shall not want Psalm 23 cover me Psalm 23 cover me Psalm 23 cover me My enemies dey wait me for door All of una together no fit koba me Psalm 23 cover me Psalm 23 cover me Bi ti Wasiu Ayinde, issa vivid imagination They can't never ever be like me Even for their dream na me dem dey see All of them know won le to mi All of their girlfriends dey die for me "Mothermother" i'm up "Mothermother" i'm up And you know wassup "Mothermother" i'm up "Mothermother" i'm up "Mothermother" i'm up And you know wassup, cos we go f*** shit up TOP BOY

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • SPINALL