Baddest

Album cover art for "Baddest" by DJ Neptune & Olamide & Stonebwoy & Boj

DJ Neptune & Olamide & Stonebwoy & Boj - Pop, Rap

Baddest

0 Plays

Lyrics

[Intro: DJ Neptune, DJ Enimoney, Olamide] Charle, this be the maddest Neptune DJ, e be the baddest (Pheelz, Mr. Producer) Ah, ah [Verse 1: Olamide] You be the man, you the baddest You be the with the flow wey the tightest God punish anybody wey wan fight us Wey say the fish for the sardine, no be titus Ah ah Charle look no dey job us 'Cause we grow for the slum and we jump bus If I come to your hood, dem go jump us We go reciprocate, we go come burst Ah ah Craze dey likе Ijaw boys We dey carry shoulder finish, wе dey pompous We dey smoke that loud in the tour bus And dey no baga dey disturb us [Pre-Chorus: Olamide, Stonebwoy] Oya je fun wo'n gbogbo package Wo'n fe ka mi l'owo ko o'se bandage Baddo lo cause gbogbo damage (Ah bwoy) Werey wan le e'ma binu ke manage Ah [Chorus: Stonebwoy, Olamide] They don't know, them ah go know Superstar from outta Zongo The fanbase big and the loving tough So me kill them all alone, I am D'jango (Yeba) We dey do, go dey do jɛjɛ The gyal dem go break dem waist jɛjɛ They go dey dance and we go dey high our thing And that it dey be kɛkɛ [Verse 2: Olamide] You see, when we show, we the flyest We no dey spend all the money on designers Big cars, big girls, awon finest Too good to be true, baddest But low-key dem dey find us Them be dey act like say dem no mind us When we jam for the club, dem remind us Bros, your show too dey wavy, they invite us Like Ayiri, I dey blow money fast Haters mi gbogbo wo'n ni fans No mind them t'oba ni mo razz Wo'n ti jo shakiti bobo, wo'n ti cast [Pre-Chorus: Olamide, Stonebwoy] Oya je fun wo'n gbogbo package Wo'n fe ka mi l'owo ko o'se bandage Baddo lo cause gbogbo damage (Ah bwoy) Werey wan le e'ma binu ke manage Ah [Chorus: Stonebwoy, Olamide] They don't know, them ah go know Superstar from outta Zongo The fanbase big and the loving tough So me kill them all alone, I am D'jango (Yeba) We dey do, go dey do jɛjɛ The gyal dem go break dem waist jɛjɛ They go dey dance and we go dey high our thing And that it dey be kɛkɛ [Verse 3: BOJ, Stonebwoy] We the baddest boys, oh Pull up in the baddest toys, oh Got girls in the back, oh And I got girls in Chicago Got money but we don't make noise Empty barrels make the loudest noise, oh I'm the goddamn boss, oh Yeah, yeah, yeah Man a badman to the thing Like a crown to the king And the heights me ah reach can't done Like a Tyson to the ring Ah we song, dem ah sing It ah kick up the place right down Far out, kick out Gyal ah link in and gyal ah link out Far out, kick out Champagne popping and the kush out No matter what next, we nuh stress Enjoy we life up to the fullness Ah no game we ah play can we eye dem red This' like a movie, call me Denzel [Chorus: Stonebwoy] They don't know, them ah go know Superstar from outta Zongo The fanbase big and the loving tough So me kill them all alone, I am D'jango We dey do, go dey do jɛjɛ The gyal dem go break dem waist jɛjɛ They go dey dance and we go dey high our thing And that it dey be kɛkɛ [Middle 8: BOJ, DJ Enimoney] Kile le yi wo'n tu wonder Na jeje I dey with my brother And we flexing bi to Hulk Hogan Awon girls wo'n fe ju tonga Wo'n je rice, wo'n ke burger Wo'n tu mu chicken, wo'n fi si under Ewo bouncer ta fi sho'gba O fe mu ere le, o fe mu number Kile le yi wo'n tu wonder Na jeje I dey with my brother And we flexing bi to Hulk Hogan Awon girls (Pheelz, Mr. Producer) Wo'n je rice, wo'n ke burger Wo'n tu mu chicken, wo'n fi si under Ewo bouncer ta fi sho'gba O fe mu ere le, o fe mu number [Outro: DJ Neptune] Whoo (Indomix) Neptune The baddest DJ ever liveth Skibo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Olamide
  • Stonebwoy
  • Boj