Skelewu

Lyrics
[Intro] Jetskiwave Haha Joining in the party girl what up [Chorus: Davido] All the girls them dey dance galala But this new dance don cause casala For this dance you no need shakara Oya whine your hips like a this Like a that Like a this Like a that To your right To the front And your yansh to the back Skelewu Skelewu Skelewu Skelewu (ske le le le le) Skelewu Skelewu Skelewu Skelewu (ske le le le le) [Verse 1: Davido] Oh girl what is the plan We are planning to love your demands Shey you want to dance…dance You wan collect money from my bank Oya scatter the town Na the baddest wey dey in the town When they see me around Them dey scatter the dance like clown Oya fi jo gbowo Oya sojo dowo (Sneakbo) Oya dance to the sound (Davido) Like a this, like a that [Verse 2: Sneakbo] Is like a dis, like a dat Now di gyal dem after my cash Dem dey ask me to take contraband Tell yuh Skelewu back through wah dat Skelewu, beg you move I go mad, I go crazy, miss rule If I mad you go run, you go wound Don't be playing with me, sho fe cu Skelewu, Skelewu, Skelewu Oh di gyal dem a feeling my crew From Naija to Ghana, Cameroon Tell dem dis is how projectile go roof Hands up (hands up), Skelewu (Skelewu) And let me see yuh do the new call smoof I dey doing, dey doing, dey do Bet you follow, go do Skelewu Skelewu, Skelewu, Skelewu Skelewu, Skelewu, Skelewu Skelewu Skelewu Skelewu [Pre-Chorus: Davido] Oya fi jo gbowo Oya sojo dowo Oya dance to the sound Like a this, like a that [Chorus: Davido] All the girls them dey dance galala But this new dance don cause casala For this dance you no need shakara Oya whine your hips like a this Like a that Like a this Like a that To your right To the front And your yansh to the back Skelewu Skelewu Skelewu Skelewu (ske le le le le) Skelewu Skelewu Skelewu Skelewu (ske le le le le) [Bridge] But this new dance don cause casala Shizzi! Oya whine your hips like a this Like a this To your hand o And your yansh [Chorus] Skelewu Skelewu Skelewu Skelewu (ske le le le le) Skelewu Skelewu Skelewu Skelewu (ske le le le le) [Outro: Davido] Ske le le le le le le (le le) Ske le le le le (le le le) Ske le le le le le le (le le)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...