Apati Were

Album cover art for "Apati Were" by Small Doctor & Dre San

Small Doctor & Dre San - Pop

Apati Were

0 Plays

Duration: 3:24

View Album

Lyrics

Apati were o apati were o my love for you no be play play Apati were o apati were o my love for you na confirm Baby me dey love the way that you whyne your buddy You won dey make me to touch your buddy an an Apati were o your love don turn me to were o You won dey want me to sere omo this one no be sere sere an an Dresan upon the beat now I dey calm down into the street Omo omo this one na hit so make you rise on your fit ye So like go there all the guys and girls dem dey here If you no fit dance don't come here we dey smoke we dance we day flex here Apati were o apati were o my love for you no be play play Apati were o apati were o my love for you na confirm Omo eni si yawuyawu abomidun lo ni grangran ain Forget as e happen omo gbagbe bo se sele jo e Omo iwo ni maku fun she too fine afi bi lafu Mo le tori e ja kanfu unkan to ba fe ni ma fi fun o Omo ma ma soro fashola ni mi mi kin se koro ain Omo adaje kolo adaje sede ain Eli chealse lapabi small doctor gbagaun gbagaun Ase lo se awon rade oro yen o kan aye Apati were o apati were o my love for you no be play play Apati were o apati were o my love for you na confirm See apati were o my love for you na confirm o Apati were o my love for you no be seresere See this sexy to bad o with the way she dey wyne am dine o I really won to touch her body she tell me say she bi omo mummy Emi gangan omo daddy baby baby no dey slow mi All the fine fine girls they want to know me dey want to touch me kiss and gresi me Omo to rewa iwo gangan ni ma mu re ile te le mi kalo baby no dey slow slow slow Apati were o apati were o my love for you no be play play Apati were o apati were o my love for you na confirm Apati were o apati were o my love for you no be play play Apati were o apati were o my love for you na confirm

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Small Doctor