Baddest Boy

Album cover art for "Baddest Boy" by Skiibii

Skiibii - Pop, Nigerian Pidgin

Baddest Boy

5.7K Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Oh-ah Woah-woah-whoa, wah Escala, ayy, yah-yah [Verse 1] Long time, long time I dey mad over you Took me long time to get over you (get over you) Now, I don man up Now, I don strong Now, I get chicks wey dem dey for London Now, I'm on chills Now, I don know when I get the fine things When I get the [Chorus] Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy (baddest boy) Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now, I no gеt joy Look am, dem dey call me baddеst boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah [Verse 2] Shey you no dey fear face? Shey you say you get craze? Because I gentle, you wan dey take space Shey you know I get taste? (huh-uh-uh) You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe "mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow [Chorus] Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy (baddest boy) Emi gan biggest boy (biggest boy) Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah [Outro] You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo (Magodo) O ma ki'gbe "mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow Skiibii Mayana

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Skiibii