Oni Reason

Album cover art for "Oni Reason" by Tillaman & Davido

Tillaman & Davido - Pop, Afrobeats

Oni Reason

0 Plays

View Album

Lyrics

[Intro] Ki-Ki-Kiddominant Oh oh oh oh Eh eh eh eh The real Omo Oba again o Oh oh oh O.B.O [Chorus] Oni reason reason reason Oni reason Oni meaning meaning meaning Oni meaning Your back meaningful Oh oh oh oh Yeba, meaningful eh eh eh eh Ebelebe Oni reason reason reason Oni reason Oni meaning meaning meaning Oni meaning Your back na miracle Oh oh oh oh Miracle eh eh eh eh Ebelebe [Verse 1: Tillaman, Davido] As we fall in we scatter the place Oh yeah yeah Na the gbedu make dem dey craze Oh yeah yeah Oya go down low make money waste Oh yeah yeah Biko madem omo soweto Oh yeah yeah Oh my baby let us connect Oh yeah yeah Baby come collect eh Oh yeah yeah And I wan undress your dressing eh Oh yeah yeah Make we make dem vex eh Oh yeah yeah I dey tell you eh Wetin you go collect You dey form yeh Baby no go forget On a holiday Baby you go forget All the problems wey Wey dey hold you for head Gbo ti gbogbo ti Asiko ni gbogbo tings Gbo ti gbogbo ti Asiko ni gbogbo tings [Chorus] Oni reason reason reason Oni reason Oni meaning meaning meaning Oni meaning Your back meaningful Oh oh oh oh Yeba, meaningful eh eh eh eh Ebelebe Oni reason reason reason Oni reason Oni meaning meaning meaning Oni meaning Your back na miracle Oh oh oh oh Miracle eh eh eh eh Ebelebe [Verse 2: Tillaman, Davido] This your body Omo e dey worry This your body Omo e dey worry Somebody call police This girl want to kill person Baby girl roll it Show me say you get blessing Olekwa ku olekwa ku Olekwa ku oya ko le rera Olekwa ku olekwa ku Olekwa ku ko le rera She want ego But she get ego Baby e lo I go pay you let's go Toh bad o Omo toh bad o I swear I go chop you Like you be salad o Gbo ti gbogbo ti Asiko ni gbogbo tings Gbo ti gbogbo ti Asiko ni gbogbo tings [Chorus] Oni reason reason reason Oni reason Oni meaning meaning meaning Oni meaning Your back meaningful Oh oh oh oh Yeba, meaningful eh eh eh eh Ebelebe Oni reason reason reason Oni reason Oni meaning meaning meaning Oni meaning Your back na miracle Oh oh oh oh Miracle eh eh eh eh Ebelebe

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Davido
  • Tillaman