Attencion

Album cover art for "Attencion" by Singah

Singah - R&B

Attencion

0 Plays

Duration: 3:13

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Uh oh, uh oh, uh oh... 《Sing》 Comment tu t' appelles bebe I just wan know your name uhn, baby je t'aime Elo lo ma je baby? Tell me wetin I go do because I need you more Mon bebe, come hold my hand Na where you dey dey na there I go dey You're my chérie, Choco, coco You're my chérie, Coco, coco Lemme sing Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo ( Baby, lemme sing ) Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo ( Woah no ) Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo ( Show dem ) Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo Yeah, yeah Some other guys them wan touch you But you no give them face You no give them no attention ( No attention ) And anytime wey I dey with you You dey give me peace of mind, you no put me under pressure When Monday no day you go dey When yawa dey you no go run away Baby no go use me play I give you loving every night and day Wo, wo Obi Chikolobi Obi, ay Ada say she go dey for me, eh Sey she go give me all the loving She no go do me koni koni Mon bebe, come hold my hand Na where you dey dey na there I go dey You're my chérie, Choco, coco You're my chérie, Coco, coco, yeah Baby please Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo ( You know say I need you ) Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo ( You're my baby ) Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo ( Baby, baby ) Oh, oh Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo Mon bebe, come hold my hand ( Hold my hand ) Na where you dey dey na there I go dey You're my chérie, Choco, coco You're my chérie, Choco, coco You're my chérie, Choco, coco (Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo ) You're my chérie, Coco, coco (Charoo-roo, charoo-roo, charoo-roo )

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found