Story Story

Album cover art for "Story Story" by Simi

Simi - Pop

Story Story

1 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

Can you see me now [Verse 1] Born in Ojuelegba oh Just like Wiz but on another street Ajebo in the Ghetto Yeah I only learn how to hustle right after University Up all night making demos I say Mama I don't wanna do no 9 to 5 When I sing song me dey feel alright And everyday I be recording covers make Drake hear am I shaa hear am I go to bed at 4 wake up at 6 I'm begging my producer friends for beats Yeah I pay my dues Yeah I pay my dues Me no accept defeat [Chorus] This is my Sto ooo ry oh And I'm give God the Glo oo ry oh Nothing fit to quеnch my fire Till I retire Oh what a Bеautiful Journey I got my God and Simi Army So I go dey oh okay [Verse 2] Back in the days when I sang dem Gospel Songs Oh boy it was tough oh 10k on a radio, 10 Some say me no sing style wey go fit blow Thank God for God oh Now I'm singing to millions I say Daddy I don't wanna do no 9 to 5 When I hold Mic me dey feel alright Anytime you hear me sing song wey you like You no say me don write am 5 or 6 times Done so many, so many shows for free Dem pay with exposure, I still stay loving Yeah I pay my dues Yeah I pay my dues No disrespect me [Chorus] This is my Sto ooo ry oh And I'm give God the Glo oo ry oh Nothing fit to quench my fire Till I retire Oh what a Beautiful Journey I got my God and Simi Army So I go dey okay [Outro] I go dey okay Go dey okay I go dey okay oh Nothing fit to quench my fire (fire, fire, fire) Till I retire Oh what a Beautiful Journey I got my God and Simi Army So I go dey oh okay

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • BlaiseBeatz