Misbehaviour

Album cover art for "Misbehaviour" by Simi

Simi - R&B

Misbehaviour

0 Plays

View Artist

Lyrics

[Verse 1] Who be fool? Me or you? I don't even know how to tell you make you come or you tell me make I cool It's okay, it's alright Do wetin you want do You treat me like a fool Baby, it's cool [Pre-Chorus] I gave you everything but you no give me nothing I act like it is nothing and smile I gave you all my love but you dey give me crap Shey you no understand? [Chorus] Say I go catch a grenade for ya (I go catch a grenade) I go jump aeroplane for ya (I go jump aeroplane) I fit rob a bank for ya (Rob a bank) I go slap police for ya (I go slap police) La la la la [Post-Chorus] Nothing wey me I no fit do To prove my love for you (provе my love for you) I fit die for you, baby But you dey misbеhave Ah ah, ah ah ah [Verse 2] Kilode, kilofe? Why you come dey form go when you gonna learn when you gonna do me right Chinedu, lookie-chu Looking for my trouble, where you gonna go right I'm tired of waiting [Post-Chorus] I gave you everything but you no give me nothing I act like it is nothing and smile I gave you all my love but you dey give me crap Boy, shey you no understand? [Chorus] Say I go catch a grenade for ya (I go catch a grenade) I go jump aeroplane for ya (I go jump aeroplane) I fit rob a bank for ya (Rob a bank) I go slap police for ya (I go slap police) La la la la [Post-Chorus] Nothing wey me I no fit do To prove my love for you (prove my love for you) I fit die for you, baby But you dey misbehave Ah ah, ah ah ah [Bridge] Ase baby, you be liar Ooh, you dey make me try every day You say you loved me pass your mama You liar, liar, I don tire For you baby [Chorus] Oh baby I go catch a grenade for ya (I go catch a grenade) I go jump aeroplane for ya (I go jump aeroplane) I fit rob a bank for ya (Rob a bank) I go slap police for ya (I go slap police) La la la la [Post-Chorus] Nothing wey me I no fit do When I lose my cool (When I lose my cool) I fit die for you, baby But you dey misbehave [Outro] You too dey misbehave Why you go dey misbehave Oh baby misbehaviour Misbehaviour Da da da da da da da

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Simi