Love For Me

Album cover art for "Love For Me" by Simi

Simi - Pop, Nigeria

Love For Me

2 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Verse 1] From the moment when I wake up Na your grace e dey cover me (Oh yeah) When I commot, when I come back Abo re lo bo mi oh When I'm working, when I'm walking Na your favour follow me Nothing wey you no fit do Me no get another plan but you Yea yea [Chorus] Kini ma Kini ma Kini ma fi san ore re laye mi Wetin I Wetin I Wetin I go pay for your love in my life O kola wole Baba kola wole mi O kore mi de Oh Baba gbe re yale mi I lay all my cards on your table And I'm counting on you because you [Post-Chorus] Too get love for me Baba God too get love me If my enemy come for me Baba God fit go to war for me He too get love for me oh Baba God too get love for me Yes he open the door for me Baba God too get love for me Yea yea [Verse 2] No be say things never hard oh But you give me my testimony Even though some days I'm sad oh O soro mi dayo oh Baba Ope mi koito Ojojumo ni o ma dupe Olowo gbogboro Na you get the kokoro oh [Chorus] Kini ma Kini ma Kini ma fi san ore re laye mi Wetin I Wetin I Wetin I go pay for your love in my life O kola wole Baba kola wole mi O kore mi de Oh Baba gbe re yale mi I lay all my cards on your table And I'm counting on you because you [Post-Chorus] Too get love for me Baba God too get love me If my enemy come for me Baba God fit go to war for me He too get love for me oh Baba God too get love for me Yes he open the door for me Baba God too get love for me Yea yea [Chorus] Kini ma, kini ma Kini ma fi san ore re laye mi I no fit pay for your love Just wanna say thank you Lord Baba mi o, Eleburuike Ku ise Eledua Ye o ye o ye o ye o

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • BlaiseBeatz