Ayo

Album cover art for "Ayo" by Simi

Simi - R&B

Ayo

10.1K Plays

Duration: 3:45

View Artist

Lyrics

[Verse 1: Simi] My blessing come down Favour fall down on me Goodness and mercy follow me everyday Everything wey I touch for this Everything wey I want Shey na mansion o, shey na Porsche o Na me get am o, amin If dem dey doubt e, no mind em If bad belle come make you bite them My time don come eoooh Ayo wa na le mi o Ire oooo, ire Ayomide oooo, ayomide Everyday o showers of blessings reign on me [Hook] Shey na money wey you want o, oya o Abi o fera motor o, oya Time e don come o, oooo Ayo wa ba le mi o Happiness knocking wale wa Prosperity something o kpe wa And blessing calling, oooooo Ayo wa ba le mi o [Verse 2: Simi] A siriri wa a bo Wherever we go Victory wey no dey finish Ani temi ni o Loke loke we no go run down No more tension, no wahala Tori ola wole, owo tide o Pounds ati dollars, temi ni o Ayo at'allafia ko je temi ni o Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga If you believe o s'amin o Ani ko s'amin o [Hook] Ire ooo, ire Ayomide o, ayomide Everyday o showers of blessings rain on me Shey na money wey you want o, oya o Abi o fera motor o, oya Time e don come o, oooo Ayo wa ba le mi o Happiness knocking wale wa Prosperity something o kpe wa And blessing calling, oooooo Ayo wa ba le mi o [Verse 3: Simi] Atewo ko mi a ro Olorire ooya ko ma ro Emi re o eh eh Oya dance the dance of olowo As you go money go follow Before you ask, God go answer Ayo Ayo Ayo Ayo sin mi dele o, sin mi dele o Ola Bamindele Pararara [Hook] Shey na money wey you want o, oya o Abi o fera motor o, oya Time e don come o, oooo Ayo wa ba le mi o Happiness knocking wale wa Prosperity something o kpe wa And blessing calling, oooooo Ayo wa ba le mi o Ore ore ore o Ore wa ba le mi o Make this love dey sweet me for body Ife wa bale mi o Ireti wo le mi o Ireti wo le mi o Ayo Ayo Ayo Ayo wa ba le mi o

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Simi