Angelina

Album cover art for "Angelina" by Simi

Simi - Pop, Afrobeat

Angelina

2 Plays

View Artist

Lyrics

[Verse 1] Oh no; oh no, oh no Where you dey since yesterday eh eh? I find you go Angelina place She say you dey with another babe I see say you don start again [Hook] You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh) You carry two girl, I say okay You want dey carry am go; no be so I'm gonna have to let you go [Chorus] Cos' I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; oh no, oh no Oh no, oh no [Verse 2] Who be that wey dey call your phone? You think say me I no know oh You save her number as Panel Beater Ah, when I know say na Carolina (Carolina) [Hook] You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh) You carry two girl, I say okay You want dey carry am go; no be so I'm gonna have to let you go (Chorus) Cos' I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; oh no oh, no no no no no no no no Can you hear me? Oh no, no oh oh, no no no no [Verse 3] Eh aih; if you say you want follow all the babes for the area (Ah ah ah ahhhh) Make you follow them, I don't care (oh) No be me oh you go kill oh So, I really got to let you go [Chorus] Cos' I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again [Verse 4] Na your fault oh, why you mess around?- Angelina I don't know how you let me down- Angelina Oya, carry your wahala go oh- Angelina I no want see am again I don try, no be small thing oh- Angelina Angelina, you can have him oh- Angelina Wetin you do me with Angelina I no want see am again Oh no oh, oh no, oh no Oh no ohh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Simi